na so I dey move I dey stop I dey move dey stopAnd so, I moved, I stopped, I moved, I stopped.(Miscellaneous sources)
na so im carry di goods dey run stop anoder bike con dey go That was how he went carrying the goods, he stopped another bike and was going.(Miscellaneous sources)
so serious one be sey make government stop all dese deir promises meh dem try work out someting for us di or or ehn ordinary Nigerians so dat make small tings tay dey reach our hands The government should seriously stop all these [...]
(Miscellaneous sources)
so we con reach Ogui con stop trek go New Berries So we reached Ogui, then stopped and walked to New Berries.(Miscellaneous sources)
con tell am sey mey una stop di ting wey una dey do Then I told them, "stop that!"(Miscellaneous sources)
I con say OK oga I don do dis one finish o but we no go stop for here o I still wan continue Then I said, "okay Boss, I have finished this program but we won't stop here. I still want to keep going."(Miscellaneous sources)
so if we fit get dis understanding between oursef maybe women go stop to dey harass say why men dey watch football So if we have this understanding between us, maybe women will stop harrassing men, saying, "why do men watch football matches?"(Miscellaneous sources)
road safety na dose people wey dey for road wey una dey see for road wey una dey vex if una see dem dey stop una Road Safety Corps members are the people who stand on the road, who you see on the road, who get you pissed off if you notice that they stopped you on the road.(Miscellaneous sources)
when you reach road now di motor go stop you go begin complain When you get to so-... the road, the vehicle will stop and you will start complaining.(Miscellaneous sources)
from dere I come stop am So I stopped taking it.(Miscellaneous sources)
di next one go come de go carry Nigeria from where di oder person stopThe next one will come, they will carry on from where the last one stopped.(Miscellaneous sources)
na dis tin we go do make dis problem stop for our Nigeria so dat Nigeria go move forward pass as e dey now This is what we'll do to solve this problem in our country, Nigeria, so that Nigeria will move forward, beyond where it is right [...]
(Miscellaneous sources)
di Mozambique government don stop di importation of fowl anything wey concern fowl now e say e don do e say e don do from all di neighbouring countries except di one wey dem talk sey e no sabi but dis one e concern Zimbambwe The [...]
(Miscellaneous sources)
but meanwhile Iranian officers talk sey de bin don stop di possible third attack wey suppose happen But meanwhile, Iranian officials said they have stopped the third possible attack that was supposed to take place.(Miscellaneous sources)
court stops rep from prosecuting Anyim The Court stops the House of Representatives from prosecuting Anyim.(Miscellaneous sources)