so it's like I go come me and you go go do am So, it's like I'll come so you and I can do it.(Miscellaneous sources)
dis morning wetin you eat before you come here This morning, what did you eat before you came here?(Miscellaneous sources)
concerning dis our NEPA issue I bin hear sey de say de wan come cut light tomorrow Concerning this NEPA issue of ours, I heard that they said they want to come and disconnect the power tomorrow.(Miscellaneous sources)
de say de wan come cut light tomorrow They said, they want to come and disconnect the power tomorrow.(Miscellaneous sources)
make dese people no come o because we don tire for dem They shouldn't come because we are tired of them!(Miscellaneous sources)
I just pray make dem no comeI just pray that they don't come.(Miscellaneous sources)
make dem no comeDon't let them come!(Miscellaneous sources)
because if de come dat means na all di whole area dem go cut deir light o Because if they come, it means it's the whole area that will have their lights disconnected.(Miscellaneous sources)
I no sure sey dem go even come sef I'm not sure that they will even come.(Miscellaneous sources)
when I wan go I go come call you When I want to go, I'll come call you.(Miscellaneous sources)
if you come you come see If you come, you will see.(Miscellaneous sources)
I go try comeI will try to come.(Miscellaneous sources)
come now Come then!(Miscellaneous sources)
if you come you go enjoy am well well If you come, you'll enjoy it a lot.(Miscellaneous sources)