eh e say you go parboil di banga She said you'll parboil the banga.(Miscellaneous sources)
concerning dis our NEPA issue I bin hear sey de say de wan come cut light tomorrow Concerning this NEPA issue of ours, I heard that they said they want to come and disconnect the power tomorrow.(Miscellaneous sources)
de say de wan come cut light tomorrow They said, they want to come and disconnect the power tomorrow.(Miscellaneous sources)
if you go market tings wey you go fit see wey you go take wey you go buy last year of mah say eh two hundred now e don be six hundred seven hundred If you go to the market, the things you see that you would have bought last year for let's say uh... two hundred naira, now cost six [...]
(Miscellaneous sources)
even me sef wey I con even say God con even help me sef Even me I'm saying that God has helped me.(Miscellaneous sources)
how we go dey for wey dey say no money How could we be in... what we say norm-... there is no money.(Miscellaneous sources)
mtschew naim I say toh mah just kuma forget about am now Mtschew, that was when I said well, let me just forget about it.(Miscellaneous sources)
I say toh maybe I no go get admission dis I said, well, maybe I won't get in...(Miscellaneous sources)
de say hello na Charity dey na Charity I dey speak to They said "hello, is this Charity, is this Charity I am speaking to?"(Miscellaneous sources)
I say yes I said yes.(Miscellaneous sources)
e say abeg come school now now now now now now come collect your admission letter you don get admission They said, "please, come to the school right now, come and get your admission letter, you've [...]
(Miscellaneous sources)
aha I say me how comes Ha, I said "me, how come?"(Miscellaneous sources)
de say do fast and come you go fit even start lecture today today sef They said "hurry up and come, you could even start classes today, really."(Miscellaneous sources)
e even give me transport say oya go school go school He even gave me the transport fare saying I should go to school right away.(Miscellaneous sources)