because if de come dat means na all di whole area dem go cut deir light o Because if they come, it means it's the whole area that will have their lights disconnected.(Miscellaneous sources)
dat meansThat means wo-...(Miscellaneous sources)
you mean pupsy dem and maale dem maale dem You mean mom and dad, our mothers, our mothers!(Miscellaneous sources)
but dat one no meanBut that doesn’t mean anything.(Miscellaneous sources)
now those wey be sey dem go say dem no dey eat salt e no mean sey you no dey eat salt but at least if na pinch of salt you go put am inside take turn di starch so dat e go let you eat Now those who say they don't eat salt, (it doesn’t mean that you don’t [...]
(Miscellaneous sources)
I mean Peace say Malu dey come today I mean, Peace said that Malu is coming today.(Miscellaneous sources)
na im e meanThat’s what it means.(Miscellaneous sources)
and I mean am sotay reach sey even dose wen dey go church And I really mean it, so much that those who go to church are not left out.(Miscellaneous sources)
if not if man con meet secretary and secretary know sey madam dey always come see oga e mean sey you know sey dis oga get wife If not, if a man asks the secretary out, and the secretary knows that a lady comes to see her boss, it means you know this boss has a wife.(Miscellaneous sources)
dat means sey wetin That means what?(Miscellaneous sources)
I tell una sey I no go chop until una don know wetin dis food mean for di kingdom of God and until di ting wey God yarn don happen I tell you that I will not eat until you have known what this food means in the Kingdom of God, and until what God said has come [...]
(Miscellaneous sources)
but dat one no mean sey una go give up o But that does not mean you should give up.(Miscellaneous sources)
but dat one no mean dat one no mean sey we no go live our life as a youth but if we dey live our life as a youth moh we still dey remember sey God dey But that does not mean... that does not mean that we [...]
(Miscellaneous sources)
but dat one no mean dat one no mean sey we no go live our life as a youth but if we dey live our life as a youth moh we still dey remember sey God dey But that does not mean... that does not mean that we will not live our lives as [...]
(Miscellaneous sources)
so if you see tyre wey dem make wey you wey dem write one one fourteen dat means sey na in di eleventh week of twenty fourteen na im dat tyre dem make dat tyre So if you see a tire which was made... which you... that says one one fourteen, that means the tire... that tire [...]
(Miscellaneous sources)