e go go long way because most people na wetin de dey depend on It will go a long way because most people, that is what they depend on.(Miscellaneous sources)
first of all you go grind your melon depending on di quantity weh you want prepare First of all,you will grind your egusi depending on how much you want to make.(Miscellaneous sources)
e depend on style wey de say dem dem want It depends on the styles they say they, they want.(Miscellaneous sources)
and e depend on di money wey you talk sey you go you go pay And it depends on how much money you say that... you will pay.(Miscellaneous sources)
e con depend on us whether we wan use di power or we no wan use di power But it depends on us, whether we want to use the power or we don't want to use the power.(Miscellaneous sources)
e say na like nine million people who be sey how dem take dey live deir life e dey depend on top di lake na dem dey stay for di region He said there are almost nine million people whose livelihoods depend on the lake staying in the region.(Miscellaneous sources)
and den as relate to di festival for Plateau we get different different festival also eh depending on eh di zones And then, about the festivals of Plateau State, we have all sorts of festivals also, uh... depending on uh... the zones.(Miscellaneous sources)
it depends on wetin you wan carry am do It depends on what you want to use it for.(Miscellaneous sources)
e depend how how you struggle and how you wan really help yourself It depends on how, how you struggle, and how you want to really help yourself.(Miscellaneous sources)
you no need to depend on anybody You don't need to depend on anyone.(Miscellaneous sources)
but dat ehen means different tings depending on how you take use am But that 'uhuh' means different things, depending on how you use it.(Miscellaneous sources)