Past
go
Verbs conjugated like go
go,
Etymology
From English go. See: English '
go'.
Sample Sentences
-
na na starch dey go well F-... starch is what goes well with it.
(Miscellaneous sources)
-
madam I wan make me and you go market next market day Ma'am, I want you and me to go to the market next market day.
(Miscellaneous sources)
-
we go first go First we'll go to Kw-...
(Miscellaneous sources)
-
ah we go try go o Ah, we'll try to go.
(Miscellaneous sources)
-
wetin you wan go buy now What do you want to go buy?
(Miscellaneous sources)
-
I wan go buy shop tins I want to go buy my shop items.
(Miscellaneous sources)
-
I wan make me and you go I want you and me to go.
(Miscellaneous sources)
-
if we go toh we would just buy tins wey we go take cook some kind soup If we go, we'll just buy ingredients that we use to cook some dishes.
(Miscellaneous sources)
-
when I wan go I go come call you When I want to go, I'll come call you.
(Miscellaneous sources)
-
I go house dey wait you I'll be at home waiting for you.
(Miscellaneous sources)
-
me too mey I go hustle for money so dat if we go I go buy enough tins Me too, let me go hustle for money so that if we go I can buy enough things.
(Miscellaneous sources)
-
di number no dey go o The number doesn't connect.
(Miscellaneous sources)
-
which church you dey go now What church do you go to?
(Miscellaneous sources)
-
dey go CAC now I go to CAC now.
(Miscellaneous sources)
-
de no dey carry me travel go home They didn't take me with them when they went back home.
(Miscellaneous sources)
Cognates
-