tink – Naija verb conjugation

Naija verb forms of tink

Present

All personstink

Past

tink

Verbs conjugated like tink

settle, season, search, select, reorientate, snatch, screen, school, misbehave, smooth, siddon, determine, benefit, believe, complain, complete, upgrade, experience, worship, balance, etc. (List truncated at 20 verbs)

Etymology

From English think. See: English 'think'.

Sample Sentences

  • everyday I go dey tink Everyday, I was thinking. (Miscellaneous sources)
  • one day I con tink for myself o mehn One day, I thought to myself, man. (Miscellaneous sources)
  • upon sey I dey go site to site me I tink sey mehn na when you just learn dis our work you go don become millionaire Even as I was going to different sites, I thought that, man, as soon as you finished learning the job, you'd be a [...] (Miscellaneous sources)
  • as e call me thinking maybe as e go help me do sometin I charge am work say I go do di work almost sixty thousand naira for am work wey dem dey do hundred thousand because of hungry As he called me, thinking he would [...] (Miscellaneous sources)
  • all dis children meh dem no dey as in think sey dem wan go fast fast All these children shouldn't, as in, think that they want to go fast. (Miscellaneous sources)
  • or how you think am But what do you think about it? (Miscellaneous sources)
  • person wey sit down one place now e go dey tink of how to take thief or how to take kidnap person and na wetin wesef no want A person who stays in one place, he will be thinking of how to steal, or how to kidnap a person, and that's what we [...] (Miscellaneous sources)
  • how you take say how you take tink sey make dis beans wey de don cook take grow anoder one wey e never cook "How can you say let... how can you think that these cooked beans will produce some more?" (Miscellaneous sources)
  • e tink sey money dey inside He thought there was money in it. (Miscellaneous sources)
  • instead of we to dey tink about someting better dis morning na to go dey quarrel dis early morning Instead of thinking about something better this morning, it was about the fighting this early morning. (Miscellaneous sources)
  • at dis age now we suppose dey talk dey tink of how to handle our own family tomorrow At this age, we're supposed to be talking, be thinking of how to handle our own family in the future. (Miscellaneous sources)
  • I tink eh di eba eba one fifty or so I think uh... the eba was one fifty or so. (Miscellaneous sources)
  • I tought take shame buy Krest I shamefully bought Krest. (Miscellaneous sources)
  • I tink sey ah at least I no go suffer as I take dey suffer again I thought, "ah, at least I won't suffer anymore like I am now." (Miscellaneous sources)
  • me wey I bin tink sey I be di oldest person naim I con see sey ah people wey even old pass me old mama wey be sey dem be my mama age mate de con de dey we dey di same class Me who thought I would be the oldest [...] (Miscellaneous sources)

Cognates

-