Past
gree
Verbs conjugated like gree
settle,
season,
search,
select,
reorientate,
snatch,
screen,
school,
misbehave,
smooth,
siddon,
determine,
benefit,
believe,
complain,
complete,
upgrade,
experience,
worship,
balance, etc. (List truncated at 20 verbs)
Etymology
From English agree. See: English '
agree'.
Sample Sentences
-
e no go gree go school e go run comot for school He didn't agree to go to school, he would run away from school.
(Miscellaneous sources)
-
but im wife no gree His wife didn't agree.
(Miscellaneous sources)
-
e con see sey dis person wey be sey ah ah as e be sey na only im no dey get e e e uniform be like rag books e no dey gree get food e no dey bring come school na im con still dey do better pass oda people He then noticed that this person who... ah, ah!, as it so happens, she's the only one who doesn't have things, [...]
(Miscellaneous sources)
-
how come when oga con begin dey cut eye for you con begin dey toast you you sef you gree How come, when the boss started flirting with you, when he started asking you out, you also agreed?
(Miscellaneous sources)
-
you no suppose to gree so You are not supposed to agree.
(Miscellaneous sources)
-
because if you say you no gree di man go go This is because if you said no, the man would walk away.
(Miscellaneous sources)
-
but if you gree ehen parade don start But if you give in, yes, the show begins.
(Miscellaneous sources)
-
I dey tell am sey ah dis babe never gree for me o I'm telling her, ah this babe has not accepted me.
(Miscellaneous sources)
-
toh I hear you but my papa and mama de no go gree Alright, I hear you, but my mom and dad, they won't agree.
(Miscellaneous sources)
-
if you come back di tin be sey if you wan make I gree for you e get dis phone one latest phone like dat When you come back, the thing is that if you want me to accept you, there is this phone, a new phone, like that...
(Miscellaneous sources)
-
me ma I don gree for you Okay, me, I've accepted you.
(Miscellaneous sources)
-
dem get deir bore but our own here our new our commandant e no gree repair am for us They have their borehole, but here, ours, our new... our commandant, he refused to have it repaired for us.
(Miscellaneous sources)
-
dem no gree But they refuse.
(Miscellaneous sources)
-
e say dem no go gree again o He said they will not compromise again.
(Miscellaneous sources)
-
but sha o di Permanent Secretary dem say she no gree go for di Committee But in fairness, the Permanent Secretary, they said she refused to meet the Committee.
(Miscellaneous sources)
Cognates
-