teach – Naija verb conjugation

Naija verb forms of teach

Present

All personsteach

Past

teach

Verbs conjugated like teach

settle, season, search, select, reorientate, snatch, screen, school, misbehave, smooth, siddon, determine, benefit, believe, complain, complete, upgrade, experience, worship, balance, etc. (List truncated at 20 verbs)

Etymology

Sample Sentences

  • e get one soup like dat wey Mama Maro bin teach me There is a kind of dish that Mama Maro taught me. (Miscellaneous sources)
  • teach me too now Teach me too. (Miscellaneous sources)
  • ah my sister my junior sister bin teach me how de take dey cook am o Ah, my sister... my younger sister taught me how they cook it. (Miscellaneous sources)
  • na so my teacher my sister take teach me That's how my sister taught me. (Miscellaneous sources)
  • de will teach you many tins how to take care of your home how to cook for your family in fact how to manage your home They'll teach you lots of things. How to take care of your home. How to cook for your [...] (Miscellaneous sources)
  • in fact and de will still teach you some kind tins like how to prepare some kind tins for your house And they will still teach you some things like, how to prepare some things in your house. (Miscellaneous sources)
  • ehn how much wey e go carry teach me dis work Uh... how much he'll take to teach me his job. (Miscellaneous sources)
  • dat di amount wey e go carry teach me dis work na about ten thousand naira He'd teach me his job for about ten thousand naira. (Miscellaneous sources)
  • as in as anyting wey dem dey teach me I no just As in, anything they taught me, I just didn't... (Miscellaneous sources)
  • person wey dey teach me work don comot and I don sabi work "The person who was teaching me has left, and I've finished learning the work." (Miscellaneous sources)
  • seven year who wan dey teach me work "Seven years, who will be teaching me the trade?" (Miscellaneous sources)
  • I go con dey here nobody dey teach me work "I'll be here with nobody to teach me the trade." (Miscellaneous sources)
  • who wan teach me di work "Wha-... who wants to teach me the work?" (Miscellaneous sources)
  • de get dis my oga wey teach me work There's this boss of mine who trained me. (Miscellaneous sources)
  • dis soup di soup wey I wan teach una how to cook na egusi soup This dish, the dish I want to teach you all how to cook, is egusi. (Miscellaneous sources)

Cognates

-