Past
shout
Verbs conjugated like shout
settle,
season,
search,
select,
reorientate,
snatch,
screen,
school,
misbehave,
smooth,
siddon,
determine,
benefit,
believe,
complain,
complete,
upgrade,
experience,
worship,
balance, etc. (List truncated at 20 verbs)
Etymology
Sample Sentences
-
new person go come everybody go dey shout hey hey hey hosanna but when matter con be matter everyting go remain di same A new person will come, everybody will be shouting hey hey hosanna but when things get serious nothing will [...]
(Miscellaneous sources)
-
meh e dey shout Let him shout.
(Miscellaneous sources)
-
de con carry my phone dey snap picture dey shout for road sey na merry Christmas merry Christmas They took my phone and were snapping pictures, shouting in the street, "merry Christmas, merry Christmas."
(Miscellaneous sources)
-
de go dey shout dey talk everywhere They went on talking and shouting everywhere.
(Miscellaneous sources)
-
naim we go dey shout ah tyre don burst o tyre don And then we will be shouting, "ah, the tire has burst, the tire has..."
(Miscellaneous sources)
-
dis decision follow one motion wey de move by Honourable Abubakar Yunusa as e come outside shout sey dis rising price of different kinds of cement inside we country without considerate of di negative implicate inside di building industry e get as e be o This decision followed a motion put [...]
(Miscellaneous sources)
Cognates
-