resume – Naija verb conjugation

Naija verb forms of resume

Present

All personsresume

Past

resume

Verbs conjugated like resume

settle, season, search, select, reorientate, snatch, screen, school, misbehave, smooth, siddon, determine, benefit, believe, complain, complete, upgrade, experience, worship, balance, etc. (List truncated at 20 verbs)

Etymology

Sample Sentences

  • and now wan even resume sef And now, I'm about to start university too. (Miscellaneous sources)
  • we go resume We'll go on. (Miscellaneous sources)
  • de say while e dey address members of di Federal Executive Council after e land Buhari dey yarn o sey e go rest throughout di week and e go resume work today They said while he was addressing members of the Federal Executive Council, following his arrival, Buhari was saying that he would rest throughout the week, and he would resume work [...] (Miscellaneous sources)
  • so I remember sey I no I no resume So I remember that I didn't... I didn't continue. (Miscellaneous sources)
  • di ting wey I go fit wey I go fit talk sey e cause am be sey I no resume SS one on time What I can... I can say I was responsible for is that I did not resume for the SS [Senior Secondary] classes on time. (Miscellaneous sources)
  • so by di time wey I go say make I go resume di science class wey suppose put me for electrical de don start So by the time I decided to resume studying, the science class which should have led me into the path of Electrical Engineering [...] (Miscellaneous sources)
  • de go resume work by seven am de go dey close by four They'll start work by seven am, and finish by four. (Miscellaneous sources)

Cognates

-