release – Naija verb conjugation

Naija verb forms of release

Present

All personsrelease

Past

release

Verbs conjugated like release

settle, season, search, select, reorientate, snatch, screen, school, misbehave, smooth, siddon, determine, benefit, believe, complain, complete, upgrade, experience, worship, balance, etc. (List truncated at 20 verbs)

Etymology

Sample Sentences

  • one seventy four year old man Oga Habibu Ogiator wey dem be gbab hide di time e dey go farm for Etsako East Local Government Area dem don release am A seventy four year old man, Mr Habibu Ogiator, who was kidnapped when he was going to his farm in Etsako East Local Government Area, has been released. (Miscellaneous sources)
  • e con still hail di kins men of Ujendu community for di way dem take handle di matter o wey come make dem fit release am He then hailed the people of Ujendu Community for the way they handled the matter, which made them release him. (Miscellaneous sources)
  • ontop dis one now Oga Buhari don yarn sey im dey very very happy sey de don release dis girls On this, Mr Buhari has said that he is very happy that the girls have been released. (Miscellaneous sources)
  • and in fact e don comot promise all we obodo people sey im government dey very very determine to make sure sey di remaining girls wey be sey de never release so sey de must to release dem plus all oda of we obodo people wey be sey de don kolobi ehn dis I no go gree people don kolobi put inside deir own stronghold And in fact, he has promised [...] (Miscellaneous sources)
  • and in fact e don comot promise all we obodo people sey im government dey very very determine to make sure sey di remaining girls wey be sey de never release so sey de must to release dem plus all oda of we obodo people wey be sey de don kolobi ehn dis I no go gree people don kolobi put inside deir own stronghold And in fact, he has promised all of us in the country that his [...] (Miscellaneous sources)

Cognates

-