Past
plan
Verbs conjugated like plan
settle,
season,
search,
select,
reorientate,
snatch,
screen,
school,
misbehave,
smooth,
siddon,
determine,
benefit,
believe,
complain,
complete,
upgrade,
experience,
worship,
balance, etc. (List truncated at 20 verbs)
Etymology
Sample Sentences
-
my oga now im don dey plan to travel out My boss had been planning to travel out.
(Miscellaneous sources)
-
we con dey even plan our future talk better tings wey go help us tomorrow We even started planning our future, talking about good things which will help us in the future.
(Miscellaneous sources)
-
and you don plan for your mind sey you want send dat your lovely child go school And you already have plans to send your lovely child to school.
(Miscellaneous sources)
-
but if e happen insurance don guarantee sey if death eventually occur sey if di ting happen money dey wey dem go give your family say di loss wey una suffer una husband abi una wife don plan sey na so so so thing e get in mind for una But if it happens, insurance has guaranteed that if death eventually occurs... that if it happens, there's an amount of money which they will give [...]
(Miscellaneous sources)
-
I dey watch everytin wey dey go on and I also dey follow up wit di tins wey dem dey plan to do I'm watching everything going on, and I'm also following up with the things which they are planning to do.
(Miscellaneous sources)
-
no be Lagos now e don dey plan to build refinery Is he not planning to build a refinery in Lagos?
(Miscellaneous sources)
-
Wike don sue IGP EFCC DSS on top di way de dey de dey plan im residence invasion Wike has sued the IGP, the EFCC, and the DSS over the way they are... they're planning his residence invasion.
(Miscellaneous sources)
Cognates
-