Past
let
Verbs conjugated like let
settle,
season,
search,
select,
reorientate,
snatch,
screen,
school,
misbehave,
smooth,
siddon,
determine,
benefit,
believe,
complain,
complete,
upgrade,
experience,
worship,
balance, etc. (List truncated at 20 verbs)
Etymology
Sample Sentences
-
if you wan use di oil go let you use If you want to use the oil, you can use it.
(Miscellaneous sources)
-
now those wey be sey dem go say dem no dey eat salt e no mean sey you no dey eat salt but at least if na pinch of salt you go put am inside take turn di starch so dat e go let you eat Now those who say they don't eat salt, (it doesn’t mean that you don’t eat salt, but at least, if it's only a pinch of salt, you put some inside) turn the starch with it so that you can [...]
(Miscellaneous sources)
-
but e good make we let una know wetin be immunisation But it's good we let you know what immunization is.
(Miscellaneous sources)
-
let me just say a month or three weeks Let's just say a month, or three weeks.
(Miscellaneous sources)
-
all di elders con tell dem sey una see wetin our people dey complain sey market no dey let de go again All the elders, then he told them, you see what our people are complaining about. The market is a place where they can't go anymore.
(Miscellaneous sources)
-
let us forget about moh forget dat one ehn moh forget about dat one Let's forget about... let's forget about that... uhuh, let's forget about that.
(Miscellaneous sources)
-
why I go let meh you dey chop someting wey bad like dat How could I let you eat something so bad?
(Miscellaneous sources)
-
let our leaders hear us o Let our X leaders listen to us!
(Miscellaneous sources)
-
because we no fit leave let Americans come solve our problem Because, we cannot leave... let Americans come and solve our problems.
(Miscellaneous sources)
-
make I let you know sey Antonio Conte don tell Chelsea sey make de better come con discover how de take dey score goal again ah after de chop zero zero draw for Everton head for di mid week wen sele four days [...]
(Miscellaneous sources)
-
and make I let you know sey Everton ah de don join di race to sign Arsenal forward Theo Walcott ah And let me inform you that Everton uh... has joined the race to sign Arsenal forward, Theo Walcott.
(Miscellaneous sources)
-
make I let you know sey former Arsenal striker Ian Wright eh don come out tell di agent ah of Messi to see sey e go do very well if di guy waka go Manchester United Let me inform you that the former [...]
(Miscellaneous sources)
-
and make I let you know sey for Spain ah one man wen de dey call Zinedine Zidane don come out talk sey im new contract no concern am at all at all after im side play two con do draw for home wit against second [...]
(Miscellaneous sources)
-
if I let NEPA take light I go run come outside If I sle-... le-..., if NEPA shuts the lights off, I'll come out here, instantly.
(Miscellaneous sources)
-
I say ah mtschew let me sleep well for outside I say, "ah, mstchew, let me have a nice sleep outside."
(Miscellaneous sources)
Cognates
-