Past
increase
Verbs conjugated like increase
settle,
season,
search,
select,
reorientate,
snatch,
screen,
school,
misbehave,
smooth,
siddon,
determine,
benefit,
believe,
complain,
complete,
upgrade,
experience,
worship,
balance, etc. (List truncated at 20 verbs)
Etymology
Sample Sentences
-
di change wey de dey talk now be sey everything don dey increase The change they're talking about now is that everything is increasing.
(Miscellaneous sources)
-
di thing be sey salary don dey decrease and di thing wey we come dey buy con dey increase The thing is that salaries are going down and what we're buying is increasing.
(Miscellaneous sources)
-
increase Increasing!
(Miscellaneous sources)
-
if anyting increase di fuel increase or oders increase na di poor man dey suffer am because rich man get money pass us If anything gets more expensive (fuel, or whatever else), it's the poor who suffer, because the [...]
(Miscellaneous sources)
-
dem technical director Doctor Mana Bubakari na im dey yarn for Abuja sey di situation na im don pakaso by di growth of people number of people wey be sey e dey increase for di region following as people wey war don pursue comot for deir house as dem dey plenty for dere In Abuja, their Technical Director, Doctor Mana Bubakari, says that the situation has become [...]
(Miscellaneous sources)
-
if you go oder countries de dey increase If you go to other countries, they are progressing.
(Miscellaneous sources)
-
tings dey always increase for dem day by day Things are always progressing for them day by day.
(Miscellaneous sources)
-
before you know de don increase Before you know it, they have developed.
(Miscellaneous sources)
Cognates
-