Past
boil
Verbs conjugated like boil
settle,
season,
search,
select,
reorientate,
snatch,
screen,
school,
misbehave,
smooth,
siddon,
determine,
benefit,
believe,
complain,
complete,
upgrade,
experience,
worship,
balance, etc. (List truncated at 20 verbs)
Etymology
Sample Sentences
-
leave am make e boil Leave it to boil.
(Miscellaneous sources)
-
but before e go boil you go don put all your maggi your salt your crayfish But before it boils, you have put all your maggi, your salt, your crayfish.
(Miscellaneous sources)
-
once you don put am finish e don boil finish den you put your meat Once you have finished putting it in, and it has finished boiling, then you add your meat.
(Miscellaneous sources)
-
if di meat never soft you put am dat period wey be sey you dey put all your ingredients so dat everyting go boil together If the meat is not soft yet, you add it when you put all your ingredients so that everything boils together.
(Miscellaneous sources)
-
once everything don boil together everything don boil finish before you go con add Once everything has boiled together, everything has finished boiling, then you add...
(Miscellaneous sources)
-
den you leave am make e boil Then leave it to boil.
(Miscellaneous sources)
-
if e don boil well e don boil well well as you see am sey e dey boil well well you taste am If it has boiled very well, it has boiled very very well, as you see that it has boiled very very [...]
(Miscellaneous sources)
-
if e don boil well e don boil well well as you see am sey e dey boil well well you taste am If it has boiled very well, it has boiled very very well, as you see that it has boiled very very well, taste it.
(Miscellaneous sources)
-
den when e don boil finish you bring am down Then when it has finished boiling, bring it down.
(Miscellaneous sources)
-
di next day di girl con tell papa sey meh e carry dis bag of beans boiled beans di one wey de don cook Mor-... the next day, the girl told her father that he should carry this bag of beans, boiled beans, that they'd cooked.
(Miscellaneous sources)
-
dis boiled beans make I plant am These boiled beans, let me plant them.
(Miscellaneous sources)
-
so as di man con carry di beans comot con go meet con go di place where di king for dey rest as e just see di king just dey come e con talk sey if I plant dis boiled beans make e give me anoder one o So, as the man carried the beans out, he then went to meet-..., as he got to where the King goes to rest, when he saw the king coming, he said "If I plant these [...]
(Miscellaneous sources)
-
if I plant dis boiled beans make e give me anoder one o "If I plant these boiled beans, they'll give me even more."
(Miscellaneous sources)
-
e say e con talk sey since di egg wey de don ready boil go fit hatch chick come outside e go fit hatch chick come outside den beans wey de don cook go fit ah e go fit grow anoder one come outside He said... so he said, "since the eggs which have [...]
(Miscellaneous sources)
-
I go leave am on top of di fire to boil like ten minutes I'll leave it on the fire to boil for about ten minutes.
(Miscellaneous sources)
Cognates
-