Past
work
Verbs conjugated like work
settle,
season,
search,
select,
reorientate,
snatch,
screen,
school,
misbehave,
smooth,
siddon,
determine,
benefit,
believe,
complain,
complete,
upgrade,
experience,
worship,
balance, etc. (List truncated at 20 verbs)
Etymology
Sample Sentences
-
na dere im dey work He works there.
(Miscellaneous sources)
-
in fact to even eat now if you no dey work you are on your own In fact, just to eat now, if you don't have a job, you are on your own.
(Miscellaneous sources)
-
okay you even open salon sey make you dey work Okay, you even opened a salon to work.
(Miscellaneous sources)
-
as I look for work I con dey work di day wey I complete two weeks because everybody wey I don wey everybody wey promise me sey de go help me for my admission de tell me sey mah no worry mah no worry As I looked for a job, I was [...]
(Miscellaneous sources)
-
my oga my oga wey me and him we dey work togeder e just dey happy for me sey aha My boss wo..., my boss I was working with, he was just happy for me that... wow!
(Miscellaneous sources)
-
dat handwork if di school no work out at least we go carry dat one dey patch up life If you're a skilled worker, you can still use that to get by if school doesn't work out.
(Miscellaneous sources)
-
if we dey help am dey work e go dey dey pay us money When we helped him with the work, he would, would pay us.
(Miscellaneous sources)
-
so na so we dey work o So that was how we were working.
(Miscellaneous sources)
-
I con dey work I was working.
(Miscellaneous sources)
-
any money meh we work any money meh anybody go work some go go carry okririka Any money we made from work, any money anybody worked for, some would go to carrying second hand clothes.
(Miscellaneous sources)
-
na dere we go work con carry give am We would go work and come give them there.
(Miscellaneous sources)
-
make I comot for dere moh we go work I should leave there and we should go work.
(Miscellaneous sources)
-
I con say toh okay moh we go work Then I said, "well, okay, let's go work."
(Miscellaneous sources)
-
as I con reach town na so I con dey work o As I got to town, I was working.
(Miscellaneous sources)
-
person meh I follow dey work if I if we go do work na me go go do di work o The person I was working with, if I... if we went to work, I would be the one to do the work.
(Miscellaneous sources)
Cognates
-