wash – Naija verb conjugation

Naija verb forms of wash

Present

All personswash

Past

wash

Verbs conjugated like wash

settle, season, search, select, reorientate, snatch, screen, school, misbehave, smooth, siddon, determine, benefit, believe, complain, complete, upgrade, experience, worship, balance, etc. (List truncated at 20 verbs)

Etymology

Sample Sentences

  • once you don buy your banga for market make sure sey you wash am very well One you have b-, bought your banga at the market, make sure that you wash it very well. (Miscellaneous sources)
  • make sure sey you wash am very well Make sure that you wash it very well. (Miscellaneous sources)
  • so you need to use hot water take wash am well So you need to use hot water to wash it well. (Miscellaneous sources)
  • den after I don slice di ugu den I wash my meat my okporoko dat is dry eh stockfish and den my dry fish Then after I've sliced the ugwu, then, I wash my meat, my okporoko (that is dry f-... uh... stockfish), and then my dryfish. (Miscellaneous sources)
  • I wash everyting togeder I wash everything together. (Miscellaneous sources)
  • after e don boil well den I go con pour di pumpkin leaf wey I don wash well well After it has boiled properly, I'll put in the pumpkin leaves I've washed thoroughly. (Miscellaneous sources)
  • na me go wash plate I would be the one to wash the dishes. (Miscellaneous sources)
  • go con wash everywhere inside di house eh clean up di whole place Then we'll wash everywhere in the house, uh... clean up the whole place. (Miscellaneous sources)
  • okay I go try you but one tin be sey for our house o any man wey we marry na im de wash clothes na im dey fetch water Okay, I'll try you out but one thing is that in our house, any man we get married to, he's the one who washes the clothes, he's the one who fetches water. (Miscellaneous sources)
  • you go wash plates you go do everytin you go sweep floor You'll wash the dishes, you'll do everything and you'll sweep the floor. (Miscellaneous sources)
  • I go buy washing machine I'll buy a washing machine. (Miscellaneous sources)
  • because e get stones I have to wash it well using calabash Because it has stones, I have to wash it well, using a calabash. (Miscellaneous sources)
  • your fish everyting you go wash am keep like dat Your fish, everything, you will wash it and keep it like that. (Miscellaneous sources)
  • yes your ugwu wey e dey washed already you go con put am Yes, your ugwu which has been washed already, you will add it. (Miscellaneous sources)
  • when you come back you just come you wash am you on your engine you move When you come back, you walk up to the vehicle, wash it, turn the engine on and off you go. (Miscellaneous sources)

Cognates

-