Past
waka
Verbs conjugated like waka
settle,
season,
search,
select,
reorientate,
snatch,
screen,
school,
misbehave,
smooth,
siddon,
determine,
benefit,
believe,
complain,
complete,
upgrade,
experience,
worship,
balance, etc. (List truncated at 20 verbs)
Etymology
Corruption of English walk. See: English '
walk'.
Sample Sentences
-
so I reach I start to dey waka di whole street of Gwagwalada dey find where I go make tins wheder I go learn di work So, I arrived, I started going up and down the streets of Gwagwalada looking for something to do, so I could [...]
(Miscellaneous sources)
-
so na so me I all waka me take dey do So that's how I, for all my life, how I'm doing.
(Miscellaneous sources)
-
I no know sey im don fall for ground dey for back and me I don waka go I didn't know that he had fallen off and was on the ground way back, and myself, I was far away.
(Miscellaneous sources)
-
na so me I waka go di guy house So me, I walked to the guy's house.
(Miscellaneous sources)
-
even ehn dis ehn polio wey e dey waka wey be sey pikin go you go born pikin e no go quick waka Even uh... this uh... polio which is getting around which makes a child... you will give birth to a child and it won't walk on [...]
(Miscellaneous sources)
-
even ehn dis ehn polio wey e dey waka wey be sey pikin go you go born pikin e no go quick waka Even uh... this uh... polio which is getting around which makes a child... you will give birth to a child and it won't walk on time!
(Miscellaneous sources)
-
so na so o me and am take waka o So, that was how he and I walked away.
(Miscellaneous sources)
-
so na so we waka leave dem So that's how we walked away, leaving them there.
(Miscellaneous sources)
-
so na so me and my sis just waka enter bathroom now prepare go to work So that's how my sister and I just walked into the bathroom, got ready and went to work.
(Miscellaneous sources)
-
e be like sey she don follow she don follow am crush waka It seems like she's gone with... she's run away with her crush.
(Miscellaneous sources)
-
I don dey waka for road I would have started walking on the streets.
(Miscellaneous sources)
-
men dey cheat because sey di circle of friends wey dem dey follow dey waka de no see am as big deal sey you no stay with one woman Men cheat because the circle of friends they follow around, they don't see it as a big deal if you're not faithful to one woman.
(Miscellaneous sources)
-
you dey waka Do you get around?
(Miscellaneous sources)
-
you no dey waka e be like sey you no dey see road If you don't go around, it's as if you're not aware of the things going on around you.
(Miscellaneous sources)
-
anywhere trouble dey waka follow na dat kind place na im Alaska Pepper dey go Anywhere trouble was passing through, that's the kind of place Alaska Pepper was heading.
(Miscellaneous sources)
Cognates
-