use – Naija verb conjugation

Naija verb forms of use

Present

All personsuse

Past

use

Verbs conjugated like use

settle, season, search, select, reorientate, snatch, screen, school, misbehave, smooth, siddon, determine, benefit, believe, complain, complete, upgrade, experience, worship, balance, etc. (List truncated at 20 verbs)

Etymology

Sample Sentences

  • you which as in which food like which swallow you dey use like to eat am You ch-... which... as in which food... like what do you eat it with? (Miscellaneous sources)
  • dat your number wey give me last eh last week shebi na di number you still dey use Your number that you gave me last week, it's still the number you're using, right? (Miscellaneous sources)
  • na im I still dey use It's what I still use. (Miscellaneous sources)
  • so na only dat one hand na im e con take dey use So, there was only one hand he could use. (Miscellaneous sources)
  • I say na di last two hundred naira wey dey my hand and you want make we use am go eat I said this is the last two hundred naira on me, and you want us to spend it on food, right? (Miscellaneous sources)
  • mah use my leg dey crawl dey come inside garage And said I should crawl from there until I get inside the garage. (Miscellaneous sources)
  • start dey use my leg dey crawl dey come And I started crawling towards him. (Miscellaneous sources)
  • dey use my leg dey crawl dey come o I was crawling towards him. (Miscellaneous sources)
  • I fit use my own family as example be sey I remember last time wey de bin call sey de want pay ehn old pensioner someting Take my family for example: I remember last time when they said that they wanted [...] (Miscellaneous sources)
  • if you grind am finish you fit use If you finish grinding, you can use... (Miscellaneous sources)
  • some dey use grinding stone grind am some dey use eh grinding machine grind am some dey use blender dey grind am Some use a grinding stone to grind it, some use me- uh... a grinding machine to [...] (Miscellaneous sources)
  • some dey use grinding stone grind am some dey use eh grinding machine grind am some dey use blender dey grind am Some use a grinding stone to grind it, some use me- uh... a grinding machine to grind it, some use a blender to grind it. (Miscellaneous sources)
  • if na garri you wan use eat eh you wan use take am use garri If it's garri you wanna have with it, uh... that you want to eat it with, use garri. (Miscellaneous sources)
  • if eh dat's eba you use eba If uh... It's eba, use eba. (Miscellaneous sources)
  • if na pounded yam you wan use you use pounded yam If it's mashed yam that you want to use, use mashed yam. (Miscellaneous sources)

Cognates

-