Past
train
Verbs conjugated like train
settle,
season,
search,
select,
reorientate,
snatch,
screen,
school,
misbehave,
smooth,
siddon,
determine,
benefit,
believe,
complain,
complete,
upgrade,
experience,
worship,
balance, etc. (List truncated at 20 verbs)
Etymology
Sample Sentences
-
okay me I become doctor you you become lawyer dis person become engineer who be di person wey train us Okay, me I become a doctor, you, you become a lawyer, this person becomes an engineer, who is the person who trained us?
(Miscellaneous sources)
-
to train pikin for fashion we go first interview di person to know where e go school reach To train a child in fashion design, first we interview them to see how much they know.
(Miscellaneous sources)
-
as your papa born you feed you train you house you na so our God for heaven na im bring im own son too wey im name na Jesus come tell us sey if we must come to him we go come through dis Jesus As your father brought you into the [...]
(Miscellaneous sources)
-
de use am dey train some children for schools and Nigerian universities wey dey graduate students dem wey no go everly dey economically relevant They spend it on training kids in schools, and all the Nigerian [...]
(Miscellaneous sources)
-
de train me for dere for phonetics and everyting news reading There, they trained me in phonetics, and everything, news reading.
(Miscellaneous sources)
-
so papa no gree train her suffer her well well So the father didn't get her educated, he made her suffer a lot.
(Miscellaneous sources)
Cognates
-