Past
touch
Verbs conjugated like touch
settle,
season,
search,
select,
reorientate,
snatch,
screen,
school,
misbehave,
smooth,
siddon,
determine,
benefit,
believe,
complain,
complete,
upgrade,
experience,
worship,
balance, etc. (List truncated at 20 verbs)
Etymology
Sample Sentences
-
na so you go dey hustle make at least one drop of di water touch your body So you'll be trying to make sure that at least one drop of the water touches your body.
(Miscellaneous sources)
-
dem dey like make body dey touch body They like their body to touch other bodies.
(Miscellaneous sources)
-
touch me and you go know Touch me, and you will know!
(Miscellaneous sources)
-
even me sef I dey touch small small business Even myself, I go into small scale businesses.
(Miscellaneous sources)
-
and when God touch deir deir heart de go look unto di poor And when God touches their, their hearts, they will look to the poor.
(Miscellaneous sources)
-
di tyre na dat thing wey only im dey touch di road The tire is the only part which makes contact with the road.
(Miscellaneous sources)
-
if you blow am blow am blow am if you just carry sharp object sharp thing touch dat blow blow wetin go happen If you blow it up... blow it up... blow it up and you just touch it with a sharp object... any sharp thing, what will happen?
(Miscellaneous sources)
-
once you just use hand touch am like dis e go just come out small but agric banga before you go do am like dis sef e don tear and di flesh e dey plenty well well Once you touch it like this, it will shoot out a little, but [...]
(Miscellaneous sources)
Cognates
-