Past
tief
Verbs conjugated like tief
settle,
season,
search,
select,
reorientate,
snatch,
screen,
school,
misbehave,
smooth,
siddon,
determine,
benefit,
believe,
complain,
complete,
upgrade,
experience,
worship,
balance, etc. (List truncated at 20 verbs)
Etymology
Sample Sentences
-
because if person do bad ting now de go say person don thief but if person hustle de go dey bring us go back to square one Because if a guy does a bad thing, they will say he's a thief, but if a guy hustles, they will bring us back to square one.
(Miscellaneous sources)
-
person wey sit down one place now e go dey tink of how to take thief or how to take kidnap person and na wetin wesef no want A person who stays in one place, he will be thinking of how to steal, or how to kidnap a person, and that's what we don't want.
(Miscellaneous sources)
-
instead you go dey hear sey dis one thief dis one Instead, all you hear is this one stole this, that one...
(Miscellaneous sources)
-
e no fit thief me because me sef I be agboro He can't steal from me because I've been around the block.
(Miscellaneous sources)
-
dis animal wey don dey shake us since dis animal wey dey scatter our market wey dey tief our people di animal don die This animal that'd been haunting us for so long, this animal which was spoiling our market, which was stealing our people, the animal had died.
(Miscellaneous sources)
-
report man too hear sey di gang dem thief her phone o The reporter also heard that the gang stole her phone.
(Miscellaneous sources)
-
dem thief her jewellery and clothes among other tings wey be sey im money if dem carry am go market dey go like about eh two million naira They stole her jewellery and clothes among other things, which [...]
(Miscellaneous sources)
-
she go tell madam sey I dey advise her make she dey thief money "She reported to the lady that I was encouraging her to steal money."
(Miscellaneous sources)
-
de don dey find di suspect when dem go complain by di victim Mister Oka Monday wey be sey di suspect e thief im ATM card o and e collect all di money from im account They have been searching for the suspect since a complaint was lodged by the victim, Mister Oka Monday, that the suspect stole his ATM [...]
(Miscellaneous sources)
-
if you dey listen to me and you too you dey tief people ATM card di next one wey you go go dem go catch you insha Allah insha Jesus If you are listening to me and you also steal people's ATM cards, by the grace of Allah, by the grace of Jesus, [...]
(Miscellaneous sources)
-
but for us to move forward na for di youth dem to understand sey dat one tin wey be sey de dey give dem say okay if election come o take go vote for me take go scatter dis take go thief ballot box until we realize sey we dey mortgage when I say mortgage na grammar we dey sell we future But for us to move ahead, the youth will have to understand that when they come and say if an [...]
(Miscellaneous sources)
-
no be when you carry Mista B own go tief go give Mista C And not steal what belongs to Mister B for Mister C.
(Miscellaneous sources)
Cognates
-