see – Naija verb conjugation

Naija verb forms of see

Present

All personssee

Past

see

Verbs conjugated like see

settle, season, search, select, reorientate, snatch, screen, school, misbehave, smooth, siddon, determine, benefit, believe, complain, complete, upgrade, experience, worship, balance, etc. (List truncated at 20 verbs)

Etymology

Sample Sentences

  • seven thousand for di light wey we no dey see Seven thousand for the light we don't have? (Miscellaneous sources)
  • and we no dey see light And we don't see any light. (Miscellaneous sources)
  • because you no go see provision dere o Because you won't see provisions there. (Miscellaneous sources)
  • I fit see shampoo and attach ba Will I see shampoo and attach? (Miscellaneous sources)
  • my sister you no go see o My sister, you won't see any. (Miscellaneous sources)
  • if you come you come see If you come, you will see. (Miscellaneous sources)
  • if you go market tings wey you go fit see wey you go take wey you go buy last year of mah say eh two hundred now e don be six hundred seven hundred If you go to the market, the things you see that you would have bought last year for [...] (Miscellaneous sources)
  • when I go school di place sey de dey even dey collect di admission letter sef see queue When I got to school, you can't imagine the line to get the admission letter. (Miscellaneous sources)
  • she con say see o Charity I don dey look for your number since Then she said "Oh, Charity, I have been looking for your number! (Miscellaneous sources)
  • after I learn di work a year and six month I see sey I don sabi di work After I learned the job for a year and six months, I realized I'd mastered it. (Miscellaneous sources)
  • when di man don see sey I don do di work finish di man swallow di money When the guy saw that I had done the work, he refused to pay up. (Miscellaneous sources)
  • I go see small work I go do If I saw a small job to do, I took it. (Miscellaneous sources)
  • because I see sey dis life e no dey easy Because I know life isn't easy. (Miscellaneous sources)
  • so I just see sey dat time a lot of young people dey get interest So, I just saw at that time, a lot of young people were interested. (Miscellaneous sources)
  • and now as we see now everywhere wey we dey go now social media dey powerful As we can see now, everywhere we go, social media is powerful. (Miscellaneous sources)

Cognates

-