reach – Naija verb conjugation

Naija verb forms of reach

Present

All personsreach

Past

reach

Verbs conjugated like reach

settle, season, search, select, reorientate, snatch, screen, school, misbehave, smooth, siddon, determine, benefit, believe, complain, complete, upgrade, experience, worship, balance, etc. (List truncated at 20 verbs)

Etymology

Sample Sentences

  • so I reach I start to dey waka di whole street of Gwagwalada dey find where I go make tins wheder I go learn di work So, I arrived, I started going up and down the streets of Gwagwalada looking for [...] (Miscellaneous sources)
  • as we dey gader small small money now naim we con say toh okay we don gader money reach As we were gathering money, little by little, then we said, "well, okay, we've gathered enough money." (Miscellaneous sources)
  • as I con reach town na so I con dey work o As I got to town, I was working. (Miscellaneous sources)
  • when time go reach wey I go climb up dey go I no just see my guy again When it was time to climb and keep moving, I just didn't see my guy again. (Miscellaneous sources)
  • so serious one be sey make government stop all dese deir promises meh dem try work out someting for us di or or ehn ordinary Nigerians so dat make small tings tay dey reach our hands The government should seriously stop all these promises of theirs, they should try to work out something for us uh... the origi-... or, or, uh... ordinary Nigerians so that we can get [...] (Miscellaneous sources)
  • one fateful day den when I don reach seven years wen I take go school we don dey write our final exam to go to di next class One fateful day, then when I turned seven, I was going to school, we had started writing our final exam to [...] (Miscellaneous sources)
  • when we reach dere de say no ah dis one na admission straight o When we got there, they said "no, uh... this one needs to be admitted straight away." (Miscellaneous sources)
  • to train pikin for fashion we go first interview di person to know where e go school reach To train a child in fashion design, first we interview them to see how much they know. (Miscellaneous sources)
  • na im make us dey ask di level wey di person go school reach before we know how to go in detail wid am for dis our fashion work That's what makes us ask for someone's level of education before we know how to get into the details with them on our fashion [...] (Miscellaneous sources)
  • if we look dis immunisation pikin dey take immunisation go reach nine months a year If we look at this immunization, children get vaccinated before they are nine months... one year. (Miscellaneous sources)
  • dis one na tori for one o'clock wey dey reach una from Bronze FM one O one dot five for Benin City This is the one o'clock news coming to you from Bronze FM, one O one point five in Benin City. (Miscellaneous sources)
  • my country people na here tori for one o'clock reach and e reach una from Bronze FM one o one dot five for Benin City My countrymen, this is where the one o'clock news will end, coming to you from Bronze FM, one O one point five in Benin [...] (Miscellaneous sources)
  • my country people na here tori for one o'clock reach and e reach una from Bronze FM one o one dot five for Benin City My countrymen, this is where the one o'clock news will end, coming to you from Bronze FM, one O one point five in Benin City. (Miscellaneous sources)
  • when de con reach there di first one con sing if na me eat dis food if na me eat dis food Kpangolo must to swallow me fish must to swallow me When they got there, the first one sang, "if I'm the one who ate this [...] (Miscellaneous sources)
  • e con reach di last one Then it was the last one's turn. (Miscellaneous sources)

Cognates

-