protect – Naija verb conjugation

Naija verb forms of protect

Present

All personsprotect

Past

protect

Verbs conjugated like protect

settle, season, search, select, reorientate, snatch, screen, school, misbehave, smooth, siddon, determine, benefit, believe, complain, complete, upgrade, experience, worship, balance, etc. (List truncated at 20 verbs)

Etymology

Sample Sentences

  • de suppose dey protect us They are supposed to protect us. (Miscellaneous sources)
  • na im we dey protect una sey if anyting happen we go give una money That is... we protect you so that if anything happens, we will give you money. (Miscellaneous sources)
  • anything wey you place value anyting wey be sey you love anyting wey you treasure we fit protect am We can protect anything you place value on, anything you love, anything you treasure. (Miscellaneous sources)
  • you fit protect your house with less dan five thousand You can protect your house with less than five thousand. (Miscellaneous sources)
  • if you build house and your house na maybe ten million naira di money wey you go pay us to protect your house if fire burn am no reach three thousand naira If you built a house and your house is worth maybe ten million naira, the amount you will pay us to protect your house in case of a fire [...] (Miscellaneous sources)
  • we go tell you how much you go pay wetin you fit protect how you go go about am We will tell you the amount you will pay, what you can protect, how you will go about it. (Miscellaneous sources)
  • but God as God don get your back im don give you brain say make you take protect yourself too But God... since God has already gotten your back covered, He has also given you brains, which you are supposed to use to protect yourself. (Miscellaneous sources)
  • no be sey I dey tell you sey God no dey protect people I am not telling you that God does not protect people. (Miscellaneous sources)
  • God dey protect people God protects people. (Miscellaneous sources)
  • insurance na di way out wey go protect everyting wey you place value on for dis life Insurance is the way out, which will protect everything you value in this life. (Miscellaneous sources)
  • in fact you dey work before work no dey again insurance still fit protect di salary wey you dey earn before wey you dey collect from your employer In fact, if you were employed before but later became unemployed, insurance can still protect the salary you were [...] (Miscellaneous sources)
  • in fact after you don retire when you don tell your employer sey di one wey I don do with una don do sey now I want rest and enjoy my money insurance still fit protect dat money as well In fact, when you're retired, when you've told your employer that I've been working for you long enough, and now, I want to rest and enjoy my money, insurance can protect that [...] (Miscellaneous sources)
  • wey be sey even if you finish di money wey dem give you we go dey pay you dey go so far you don come tell us sey you want protect dat money wey you collect Which means that if you spent all the money they gave you, we will continue paying you as far as you've asked us to protect the money which you collected. (Miscellaneous sources)
  • so if you don tell us wetin you want protect our own na to just give you advice sey okay o as you don tell us sey na dis one you want protect we go tell you na shikini money you go pay So if you have informed us of what you want to [...] (Miscellaneous sources)
  • so if you don tell us wetin you want protect our own na to just give you advice sey okay o as you don tell us sey na dis one you want protect we go tell you na shikini money you go pay So if you have informed us of what you want to protect, we'll advise you that okay, since you have told us what you want to protect, we will tell you [...] (Miscellaneous sources)

Cognates

-