Past
plant
Verbs conjugated like plant
settle,
season,
search,
select,
reorientate,
snatch,
screen,
school,
misbehave,
smooth,
siddon,
determine,
benefit,
believe,
complain,
complete,
upgrade,
experience,
worship,
balance, etc. (List truncated at 20 verbs)
Etymology
Sample Sentences
-
meh I dig dis make I make I plant dis beans Let me dig this br-... let me... let me plant these beans.
(Miscellaneous sources)
-
dis boiled beans make I plant am These boiled beans, let me plant them.
(Miscellaneous sources)
-
so as di man con carry di beans comot con go meet con go di place where di king for dey rest as e just see di king just dey come e con talk sey if I plant dis boiled beans make e give me anoder one o So, as the man carried the beans out, he then went to meet-..., as he got to where the King goes to rest, when he saw the king coming, he said "If I [...]
(Miscellaneous sources)
-
if I plant dis boiled beans make e give me anoder one o "If I plant these boiled beans, they'll give me even more."
(Miscellaneous sources)
-
de go just read am like dat begin spread am up and down as eh amebo rumour mongers dat de is now begin dey eh eh share am from one person to di oder just dey plant evil seed inside eh different people dem They'll just read it at face value, start spreading it all around as uh... rumor mongers that we have now, they will start uh... sh-... uh... sharing it [...]
(Miscellaneous sources)
-
if farmer plant eh cassava cassava grow e comot am for ground e go carry am for head go market If a farmer plants uh... cassava and the cassava grows and he digs it up, will he carry it on his head when going [...]
(Miscellaneous sources)
Cognates
-