Past
pick
Verbs conjugated like pick
settle,
season,
search,
select,
reorientate,
snatch,
screen,
school,
misbehave,
smooth,
siddon,
determine,
benefit,
believe,
complain,
complete,
upgrade,
experience,
worship,
balance, etc. (List truncated at 20 verbs)
Etymology
Sample Sentences
-
naim one criminal like dat con do me pick pocket con comot my purse Then this one criminal picked my pocket and took my purse.
(Miscellaneous sources)
-
im con pick anoda stone con shoot di ting di ting con meet di ting for eye Then he grabbed another stone, shot it, it hit the thing in the eye.
(Miscellaneous sources)
-
we no dey do picking pocket for Jos o We don't have pickpocketing in Jos.
(Miscellaneous sources)
-
so de come say na through ballot we go pick So they said we will pick numbers.
(Miscellaneous sources)
-
de say make we dey pick They asked us to start picking the numbers.
(Miscellaneous sources)
-
when di third person don pick naim all of dem come talk sey di remaining two come talk sey if I no pick When the third person picked, then they all said that... the remaining two people said that if I don't pick...
(Miscellaneous sources)
-
sey de if I no pick de no go pick That they... if I don't pick mine, they would not pick theirs.
(Miscellaneous sources)
-
I come pick So I picked mine.
(Miscellaneous sources)
-
so after wey all of us don pick we come dey show So when we all picked the numbers, we started showing the numbers.
(Miscellaneous sources)
-
everybody come dey open say ah one person pick second Everyone started opening the papers, saying uh... someone picked second.
(Miscellaneous sources)
-
anoda person pick five Another person picked number five.
(Miscellaneous sources)
-
den de get some kind words wey you you go con form because just like English wey get coinage wey you fit eh pick one word and use am di way wey you fit Then there are some words you... you will need to come up with words because just like you coin words in English, when you can uh... pick one word and use [...]
(Miscellaneous sources)
-
na dem pick people say you travel go learn come back They picked people and said "You, travel, go learn and come back."
(Miscellaneous sources)
-
so wetin I dey talk now be sey you go pick your phone and you go send me di text message containing your name and di word reserve So what I'm saying now is that you will pick up your phone, and you will send me a text message containing [...]
(Miscellaneous sources)
-
oya pick your phone Right now, pick up your phone!
(Miscellaneous sources)
Cognates
-