Past
meet
Verbs conjugated like meet
settle,
season,
search,
select,
reorientate,
snatch,
screen,
school,
misbehave,
smooth,
siddon,
determine,
benefit,
believe,
complain,
complete,
upgrade,
experience,
worship,
balance, etc. (List truncated at 20 verbs)
Etymology
Sample Sentences
-
if you dey hardworking hunger no go meet you hunger no go near you hunger no go come where you dey If you work hard, you will not go hungry, you won't know hunger.
(Miscellaneous sources)
-
so naim I meet di man That's when I met the man.
(Miscellaneous sources)
-
because I no meet my fader my fader don die Because I never met my father, my father had died.
(Miscellaneous sources)
-
before I grow up my fader don die I no meet am Before I grew up, my father had died, I didn't meet him.
(Miscellaneous sources)
-
one of our moder sister wey dey town meh dey for Edo e con say moh we con moh we pack our tings con meet am One of our maternal aunts who was in town, who was in Edo, she said we should come, we should pack our things and come meet her.
(Miscellaneous sources)
-
we con meet am say our moder don die Then we saw that our mother had indeed died.
(Miscellaneous sources)
-
I go meet my oga I went to meet my boss.
(Miscellaneous sources)
-
so I say okay toh make I come back con meet am So I said, "okay, well, let me turn back and meet him."
(Miscellaneous sources)
-
we con meet for shop now Then we met at the shop.
(Miscellaneous sources)
-
I just leave di school so dat meh I no go meet myself for wrong hand or someting I only left the school so I wouldn't get into the wrong hands, or something.
(Miscellaneous sources)
-
di next day I go meet am sey meh we go see di guy The next day, I went up to him and said we should go and see the guy.
(Miscellaneous sources)
-
im say okay mah con meet am for shop di next day He said okay, I should come and meet him in the shop the next day.
(Miscellaneous sources)
-
na so I go meet am for shop di next day o So I went to meet him in the shop the next day.
(Miscellaneous sources)
-
from dat day as I go meet am for shop im con dey observe me dey observe my attitude From that day on I went to meet him in the shop, he started observing me, he was observing my attitude.
(Miscellaneous sources)
-
my ehn teacher come meet am come tell am sey eh sey I I I know book I know book well well sey make e buy eh eh eh wetin dem dey call am again Common Entrance Examination sey I go pass am My uh... teacher met him, told [...]
(Miscellaneous sources)
Cognates
-