Past
live
Verbs conjugated like live
settle,
season,
search,
select,
reorientate,
snatch,
screen,
school,
misbehave,
smooth,
siddon,
determine,
benefit,
believe,
complain,
complete,
upgrade,
experience,
worship,
balance, etc. (List truncated at 20 verbs)
Etymology
Sample Sentences
-
at di end of di day even me on my sick bed I no even dey pray to even live because di pain wen I dey pass through at dat time dey too much dey terribly bad At the end of the day, even on my sick bed, I was not even praying to live because the pain I was enduring at [...]
(Miscellaneous sources)
-
e say dis one na is either I live or I go di oder side of the world He said, this one is... it's either I live, or I go to the other side.
(Miscellaneous sources)
-
I sleep I dream I see di guy live for inside my dream like dis I slept, I dreamt, I saw the guy in my dream.
(Miscellaneous sources)
-
e no need make you even climb because na on top up up we dey live You don’t even need to climb because we live on the top floor.
(Miscellaneous sources)
-
e say na like nine million people who be sey how dem take dey live deir life e dey depend on top di lake na dem dey stay for di region He said there are almost nine million people whose livelihoods depend on the lake staying in the region.
(Miscellaneous sources)
-
but dat one no mean dat one no mean sey we no go live our life as a youth but if we dey live our life as a youth moh we still dey remember sey God dey But that does not mean... that does not mean that we will not live our lives as youth, but [...]
(Miscellaneous sources)
-
but dat one no mean dat one no mean sey we no go live our life as a youth but if we dey live our life as a youth moh we still dey remember sey God dey But that does not mean... that does not mean that we will not live our lives as youth, but if we are living our lives as youth, we [...]
(Miscellaneous sources)
-
I dey live for Bukuru I live in Bukuru.
(Miscellaneous sources)
-
I dey live for Bukuru with my parents I live in Bukuru with my parents.
(Miscellaneous sources)
-
as you see wheder Christian Muslim o we dey live togeder As you see, whether you are a Christian or a Muslim, we all live together.
(Miscellaneous sources)
-
you know sey as person dey live danger dey everywhere You know that in life, there is danger everywhere.
(Miscellaneous sources)
-
all of us dey pray sey make we live long for life We all pray to live a long life.
(Miscellaneous sources)
-
you never live for ghetto before hm mtschew you dey miss If you've never lived in the ghetto, wow, mstchew, you are missing out.
(Miscellaneous sources)
-
people now wey dey enjoy di benefit of God de dey live in good health de dey live in prosperity People who are now enjoying the benefits of God are living in good health, they are living in prosperity.
(Miscellaneous sources)
-
you go begin to see wetin e mean to live in the kingdom of God You will begin to see what it means to live in the Kingdom of God.
(Miscellaneous sources)
Cognates
-