judge – Naija verb conjugation

Naija verb forms of judge

Present

All personsjudge

Past

judge

Verbs conjugated like judge

settle, season, search, select, reorientate, snatch, screen, school, misbehave, smooth, siddon, determine, benefit, believe, complain, complete, upgrade, experience, worship, balance, etc. (List truncated at 20 verbs)

Etymology

Sample Sentences

  • according by di way wey Senate Commitee on Top of Works dem chamo Kabir Gaya wey dey representate APC Kano di way wey e take yarn di matter de no dey hear one side of tori judge o According to the Chairman of the Senate Committee on Works, Kabir Gaya, representing the APC [All Progressives Congress] in Kano, the way he spoke about the matter, it's obvious that you [...] (Miscellaneous sources)
  • if you hear one side of yarn judge you no be correct judge now If you pass judgement based on what you heard from one side of the story, then you are not a good judge. (Miscellaneous sources)
  • because from wetin dey comot from di mouth of Oga Kabiru Gaya im dey yarn sey sey na true sey de sidon talk base on some kind bill wey de bin don dey judge judge on top on top of road matter Because according to Mr Kabiru Gaya, he says that, that it's true they had a talk on some bills under consideration, concerning, concerning the [...] (Miscellaneous sources)
  • because from wetin dey comot from di mouth of Oga Kabiru Gaya im dey yarn sey sey na true sey de sidon talk base on some kind bill wey de bin don dey judge judge on top on top of road matter Because according to Mr Kabiru Gaya, he says that, that it's true they had a talk on some bills under consideration, concerning, concerning the roads. (Miscellaneous sources)
  • so wetin di Commitee on Top of Works bin dey judge on top na unto sey as de dey carry am enter di people wey dey carry am enter di people wey dey sell am so if pump price for filling station na one fourty five naira dem no dey try talk sey di pump [...] (Miscellaneous sources)
  • when Senate Commitee on Top of Works bin dey judge on top of di matter e come get gombody wey hear about di matter wey come provoke for di level When the Senate Committee on Works was deliberating on the matter, an association heard about it and [...] (Miscellaneous sources)
  • because once you reach heaven God go first judge you for your sins den judge you for wasting your life Because once you get to heaven, God will judge you first for your sins and then for wasting your life. (Miscellaneous sources)

Cognates

-