Past
hide
Verbs conjugated like hide
settle,
season,
search,
select,
reorientate,
snatch,
screen,
school,
misbehave,
smooth,
siddon,
determine,
benefit,
believe,
complain,
complete,
upgrade,
experience,
worship,
balance, etc. (List truncated at 20 verbs)
Etymology
Sample Sentences
-
one seventy four year old man Oga Habibu Ogiator wey dem be gbab hide di time e dey go farm for Etsako East Local Government Area dem don release am A seventy four year old man, Mr Habibu Ogiator, who was kidnapped when he was going to his farm in Etsako East [...]
(Miscellaneous sources)
-
according to Oga Ogiator e say di time e dey talk dis story e con talk sey e be dey di hand of dis people wey kpaki am hide for two days before dem con free am last last According to Mr Ogiator, he said (at the time he was telling this story), he then said that he had been in the custody of these people who kidnapped [...]
(Miscellaneous sources)
-
meh e carry am go hide for someone place He should take it and hide it at someone's place.
(Miscellaneous sources)
-
if you hide your sin noting wey Jesus no fit see If you hide your sins, there's nothing Jesus cannot see.
(Miscellaneous sources)
-
di Ministry go appear o to say say dem dey hide information ni ontop di jibiti The Ministry will appear to say they're hiding information concerning the fraud.
(Miscellaneous sources)
-
I say ehen so dis guy e name na Kevwe I say so you dey play drum you dey hide am since so no wahala I said uhuh, so this guy... (his name is Kevwe), I said, "so you play drums and you've been hiding your skills, no worries!"
(Miscellaneous sources)
-
maybe what are you hiding Sir dat you do n't want dem to see Maybe... what are you hiding, sir, that you don't want them to see?
(Miscellaneous sources)
-
but somehow everybody just dey hide deir own to find solution to deir problem But somehow, everyone is just hiding theirs in order to find solutions to their problems.
(Miscellaneous sources)
Cognates
-