Past
get
Verbs conjugated like get
settle,
season,
search,
select,
reorientate,
snatch,
screen,
school,
misbehave,
smooth,
siddon,
determine,
benefit,
believe,
complain,
complete,
upgrade,
experience,
worship,
balance, etc. (List truncated at 20 verbs)
Etymology
Sample Sentences
-
una get light for una area last night You had electricity in your area last night?
(Miscellaneous sources)
-
we no get o We didn't.
(Miscellaneous sources)
-
toh e get one There is one...
(Miscellaneous sources)
-
e get one soup like dat wey Mama Maro bin teach me There is a kind of dish that Mama Maro taught me.
(Miscellaneous sources)
-
me masef I no even get money to pay Even me, I don't have money to pay.
(Miscellaneous sources)
-
e get some kind There are some kind...
(Miscellaneous sources)
-
mtschew e get some kind tins wey I need for my shop There are some things that I need in my shop.
(Miscellaneous sources)
-
una get any programme Do you have any program?
(Miscellaneous sources)
-
hm we get eh third di third eh Friday third Friday of di month Uh... we have one on the third... the third uh... Friday of the month.
(Miscellaneous sources)
-
we dey get night vigil We are having a night vigil.
(Miscellaneous sources)
-
we get women programme We have a women's program.
(Miscellaneous sources)
-
so now I dey plait hair for my neighbours and na dat one I take dey help mysef take dey get mysef some kind tings because I no dey like to disturb my moder because she too she no get money So now, I plait hair for my neighbours, and that's how I get by, how I get myself f-... [...]
(Miscellaneous sources)
-
so now I dey plait hair for my neighbours and na dat one I take dey help mysef take dey get mysef some kind tings because I no dey like to disturb my moder because she too she no get money So now, I plait hair for my neighbours, and that's how I get by, how I get myself f-... get myself certain things because I don't like to disturb my mother since she doesn't have any money [...]
(Miscellaneous sources)
-
I con get admission Then I was admitted.
(Miscellaneous sources)
-
because as I dey do dis hairdressing and I dey write JAMB no be sey I no dey pass am but I no dey get admission Because as I was doing my hairdressing and taking the JAMB, I wasn't failing but I wasn't going to get in either.
(Miscellaneous sources)
Cognates
-