enter – Naija verb conjugation

Naija verb forms of enter

Present

All personsenter

Past

enter

Verbs conjugated like enter

settle, season, search, select, reorientate, snatch, screen, school, misbehave, smooth, siddon, determine, benefit, believe, complain, complete, upgrade, experience, worship, balance, etc. (List truncated at 20 verbs)

Etymology

Sample Sentences

  • at times di work wey no be my own work sef I go I go enter am do am in area in di area to get wetin man go put for bele wetin man go just carry dey survive patch up dis life At times, I'd do jobs in the area, in the area, that weren't even in my field, [...] (Miscellaneous sources)
  • na everybody young people secondary school student people wey just dey enter university poly Everybody, young people, high school students, people who are just entering university, polytechnic. (Miscellaneous sources)
  • mtschew di school no di school no enter my Mstchew, the school didn't... the school didn't go well with my... (Miscellaneous sources)
  • na only one of girl don enter school now There's only one girl out of all of us who has gotten into school now. (Miscellaneous sources)
  • so me as we dey so na money I dey find so dat I if I fit gader small ting so dat I go just help my sister make if na school dat one wan enter meh e enter school So, for me, as we are, it's money I'm looking for so that I... (if I can save a little something), so that I can just help my sister so that... (if it's school that she [...] (Miscellaneous sources)
  • so me as we dey so na money I dey find so dat I if I fit gader small ting so dat I go just help my sister make if na school dat one wan enter meh e enter school So, for me, as we are, it's money I'm looking for so that I... (if I can save a little something), so that I can just help my sister so that... (if it's school that she wants to go to), [...] (Miscellaneous sources)
  • I pass di exam I enter shool o boy I passed the exam, I went to school, oh boy! (Miscellaneous sources)
  • you no suppose small when you go dey enter secondary school now You're not supposed to be too young when you go into Secondary School now. (Miscellaneous sources)
  • e be like sey na I I smuggle mysef enter di country but meanwhile na me get country na me be my It's like I... I smuggled myself into the country, but actually, it's my country, it's me, it's my... (Miscellaneous sources)
  • I hear sey di time wey Buhari say e wan enter government im talk sey im go dey give every graduate five five k or some amount of money wey go take start business I heard the time Buhari said he wanted to get into government, he said he will [...] (Miscellaneous sources)
  • dat was even before Goodluck enter power o That was even before Goodluck got into power. (Miscellaneous sources)
  • Edo State Government don tell bus drivers to dey park first for Oba Akenzua Cultural Centre so dat people wey dey enter motor no go dey suffer Edo State Government has told bus drivers to park first at Oba Akenzua Cultural Centre so that the passengers won't suffer. (Miscellaneous sources)
  • before e come back di last born don already enter kitchen don go eat di food Before she came back, the last born had already gone into the kitchen and eaten the food. (Miscellaneous sources)
  • she tell me sey mey I enter bus first we go go She told me I should get on the bus first, and we'd go. (Miscellaneous sources)
  • so we con enter bus So we hopped on a bus. (Miscellaneous sources)

Cognates

-