Past
drive
Verbs conjugated like drive
settle,
season,
search,
select,
reorientate,
snatch,
screen,
school,
misbehave,
smooth,
siddon,
determine,
benefit,
believe,
complain,
complete,
upgrade,
experience,
worship,
balance, etc. (List truncated at 20 verbs)
Etymology
Sample Sentences
-
e con dey tell people sey eh sey me I no sabi drive machine He was telling people that uh... that I, I don't know how to ride a bike.
(Miscellaneous sources)
-
na so I just drive di machine anyhow im con go fall for ground wetin wetin wetin That's how it is, I ride the motorbike anyhow, he fell, etc., etc., etc.
(Miscellaneous sources)
-
di man wey dey drive di demolition motor just carry everyting put underground The man who was driving the bulldozer just buried everything.
(Miscellaneous sources)
-
di Federal Road Safety Corps FRSC for Anambra don yarn sey dem don catch like six hundred and fifty seven people wey dey drive car on top sey dem never put di speed limiting device for inside deir car in February The Federal Road Safety Corps, FRSC, in Anambra has said that they have arrested no fewer than six hundred [...]
(Miscellaneous sources)
-
dem dey overload and dem dey drive very very dangerously They were overloading or driving recklessly.
(Miscellaneous sources)
-
e say we don able to drive home with road users people wey be sey dem dey operate different kind of cars He said we have X to drive home with road users, people who operate different kinds of cars [fleet operators].
(Miscellaneous sources)
-
sey for Nigerian road today una no fit dey drive anyhow without sey una put di device wey we say make una put On Nigerian roads today, you cannot drive in any way without installing the device we asked you to install.
(Miscellaneous sources)
-
anoda ting wey we dey tell people if you must drive o if e be sey you must drive motor you don buy motor you get licence make you no take alcohol alcohol all dis ogogoro all dis tings wey dem dey sell for road Another thing we tell people [...]
(Miscellaneous sources)
-
anoda ting wey we dey tell people if you must drive o if e be sey you must drive motor you don buy motor you get licence make you no take alcohol alcohol all dis ogogoro all dis tings wey dem dey sell for road Another thing we tell people is if you must drive, if you have to [...]
(Miscellaneous sources)
-
and if you dey drive you suppose you you And if you are driving, you're supposed to... you... you...
(Miscellaneous sources)
-
you drive with your eye and see with your mind You drive with your eyes, and see with your mind.
(Miscellaneous sources)
-
if you dey drive motor na you you dey look o but na your mind you take dey calculate everyting If you're driving a car, you are the one... you are seeing [with your eyes] but it's your mind that's calculating [...]
(Miscellaneous sources)
-
before you go go home sef if dey go dey drive dey go tipper about fifty tippers wit sand go dey follow you In fact, before you go home, if you will be driving down, tippers... about fifty tipper loads of sand will follow you.
(Miscellaneous sources)
-
if you go drink no drive if you go drive no drink If you drink, do not drive; if you drive, don’t drink!
(Miscellaneous sources)
-
na other person dey drive di motor Someone else drives the car.
(Miscellaneous sources)
Cognates
-