drink – Naija verb conjugation

Naija verb forms of drink

Present

All personsdrink

Past

drink

Verbs conjugated like drink

settle, season, search, select, reorientate, snatch, screen, school, misbehave, smooth, siddon, determine, benefit, believe, complain, complete, upgrade, experience, worship, balance, etc. (List truncated at 20 verbs)

Etymology

Sample Sentences

  • hehe why you no drink tea Hehe, why didn't you drink tea? (Miscellaneous sources)
  • like sometimes we go buy beer we go drink Like... sometimes, we would buy bottles of beer, and we would drink. (Miscellaneous sources)
  • e go drink as in enjoy imsef He would drink, I mean enjoy himself. (Miscellaneous sources)
  • di king con drink am The King drank it. (Miscellaneous sources)
  • dat time I go I go go chop suya five thousand dey drink anyhow I like At the time, I'd... I'd go and eat suya worth five thousand, and be drinking like I wanted. (Miscellaneous sources)
  • di animal con waka waka like sey e don drink con dey stagger The animal started walking, it walked like it was drunk, it was staggering. (Miscellaneous sources)
  • e come reach one night come reach last super Jesus come send im disciple say make dem go bring everyting wey dem go chop wey de go drink for di last supper Then on a particular night, it was the last supper, Jesus sent his disciples to go get all they will eat and drink for the last supper. (Miscellaneous sources)
  • una go chop and drink for my table for di kingdom You will eat and drink at my table in the Kingdom. (Miscellaneous sources)
  • any kind ting wey we eat now anyting wey we drink now wey dey enter our body for future we go fit still pay for am Whatever we eat now, whatever we drink now that enters our body, in the future, we will still pay for it. (Miscellaneous sources)
  • wheder we dey drink we dey smoke we go still pay for am for future Whether we drink, we smoke... we will still pay for it in the future. (Miscellaneous sources)
  • Ankwai people dem dey drink burkutu well well Ankwai people, they drink burkutu a lot. (Miscellaneous sources)
  • toh Ankwai people dey drink am well well Oh, Ankwai people drink it a lot. (Miscellaneous sources)
  • na drink wey be sey if you drink am you no chop e fit fall you for ground It's a drink that if you drink it, and you don’t eat, it can make you fall down. (Miscellaneous sources)
  • but na Ankwai people dey drink am pass But it's more the Ankwai people who drink it. (Miscellaneous sources)
  • any oder tribe sef dey drink am but na local drink wey Ankwai people dey make am and e dey very affordable Other tribes drink it too, but it's a local drink that Ankwai people are making, and it is very affordable. (Miscellaneous sources)

Cognates

-