Past
comot
Verbs conjugated like comot
settle,
season,
search,
select,
reorientate,
snatch,
screen,
school,
misbehave,
smooth,
siddon,
determine,
benefit,
believe,
complain,
complete,
upgrade,
experience,
worship,
balance, etc. (List truncated at 20 verbs)
Etymology
Sample Sentences
-
you don comot for Pathfinders You've left Pathfinders?
(Miscellaneous sources)
-
hm mtschew I don comot jor Hm, mtschew, I've left.
(Miscellaneous sources)
-
mtschew but in fact e con even get time wey be sey I come I just comot my mind be sey maybe God no wan mah go school again or be sey I no dey favour to go school Mtschew, but in fact, it got to a time when... I just took my mind away from it saying maybe God [...]
(Miscellaneous sources)
-
I no know sey when you learn di work sef hehe comot sef I didn't know that when you learn this work, hehe, you can forget about that!
(Miscellaneous sources)
-
e no go gree go school e go run comot for school He didn't agree to go to school, he would run away from school.
(Miscellaneous sources)
-
make I comot for dere moh we go work I should leave there and we should go work.
(Miscellaneous sources)
-
naim I comot for dere So I left.
(Miscellaneous sources)
-
naim I con say toh mah go comot Then I said, "well, let me leave."
(Miscellaneous sources)
-
so na so we take comot So that was how we left.
(Miscellaneous sources)
-
naim con say I no forget make I comot for dat place Then I said (I haven't forgotten), "let me leave this place."
(Miscellaneous sources)
-
meh all of us pack comot for dat place All of us should pack and leave that place.
(Miscellaneous sources)
-
I wan comot "I want to leave."
(Miscellaneous sources)
-
di woman say I no fit comot o The woman said I can't leave.
(Miscellaneous sources)
-
person wey dey teach me work don comot and I don sabi work "The person who was teaching me has left, and I've finished learning the work."
(Miscellaneous sources)
-
na so I take comot con go dey do jobman for people So I left and was doing jobs for people.
(Miscellaneous sources)
Cognates
-