Past
collect
Verbs conjugated like collect
settle,
season,
search,
select,
reorientate,
snatch,
screen,
school,
misbehave,
smooth,
siddon,
determine,
benefit,
believe,
complain,
complete,
upgrade,
experience,
worship,
balance, etc. (List truncated at 20 verbs)
Etymology
Sample Sentences
-
e say abeg come school now now now now now now come collect your admission letter you don get admission They said, "please, come to the school right now, come and get your admission letter, you've been accepted."
(Miscellaneous sources)
-
when I go school di place sey de dey even dey collect di admission letter sef see queue When I got to school, you can't imagine the line to get the admission letter.
(Miscellaneous sources)
-
I con dey eh how I go take even collect dis admission letter I was there wondering "How will I even get this admission letter?"
(Miscellaneous sources)
-
if I wan even collect dis admission letter I no fit collect am today o Even if I wanted to get the admission letter, I wouldn't be able to today!
(Miscellaneous sources)
-
dis woman just go go di place sey de dey collect admission letter This woman just went... went to the place where they were getting the admission letters.
(Miscellaneous sources)
-
collect my admission letter con give me for where I dey Got my admission letter and brought it to me.
(Miscellaneous sources)
-
even collect receipt for my school fees wey even before even collect di receipt for dat school you go suffer She even got the receipt for my school fees which would have been a pain to get.
(Miscellaneous sources)
-
you fit even dey for queue for one week you no go collect receipt You could wait in line for a week and still not get your receipt.
(Miscellaneous sources)
-
but dis woman collect my admission letter for me collect my receipt for me con give me for hand like sey me I be president pikin But this woman went and got my admissions letter for me, got my receipt for me [...]
(Miscellaneous sources)
-
but dis woman collect my admission letter for me collect my receipt for me con give me for hand like sey me I be president pikin But this woman went and got my admissions letter for me, got my receipt for me and brought them back to me like I was the [...]
(Miscellaneous sources)
-
before I go e go go e go follow my back collect money e go chop everyting e go talk sey dem never pay am Before I went, he would go... he would go behind me to collect the money, he would spend everything, he would say they hadn't paid [...]
(Miscellaneous sources)
-
di man go say im don collect di money o The guy would say he had taken the money.
(Miscellaneous sources)
-
sey di my oga don collect That the... my boss had taken it.
(Miscellaneous sources)
-
my oga go oga go say im never collect di money My boss would... boss would say he hadn't taken the money.
(Miscellaneous sources)
-
na im go dey collect all di money She's the one who will collect all the money.
(Miscellaneous sources)
Cognates
-