Past
chop
Verbs conjugated like chop
settle,
season,
search,
select,
reorientate,
snatch,
screen,
school,
misbehave,
smooth,
siddon,
determine,
benefit,
believe,
complain,
complete,
upgrade,
experience,
worship,
balance, etc. (List truncated at 20 verbs)
Etymology
Verbs referencing "chop"
Dutch
tjappen.
Sample Sentences
-
before I go e go go e go follow my back collect money e go chop everyting e go talk sey dem never pay am Before I went, he would go... he would go behind me to collect the money, he would spend everything, he would say they hadn't paid him.
(Miscellaneous sources)
-
my oga don chop am chop all di money My boss had spent it... spent all the money.
(Miscellaneous sources)
-
di lady she chop all my provision The lady, she ate all my provisions.
(Miscellaneous sources)
-
person no go just stand for road dey do all dose things and dem no go get wetin to dey chop and everything now People won't just stand on the road and be doing all those things without anything to feed on and everything now!
(Miscellaneous sources)
-
so make government try take put some revenue inside make person take see food chop So the government should try to take, put some money into the economy so people can put food on the table.
(Miscellaneous sources)
-
and na from dere de dey chop And that's how they get by.
(Miscellaneous sources)
-
after I don carry am down I go con decide wheda na akpu or na pounded yam or na garri I want take chop am After I've taken it down, then I'll decide whether I want to eat it with akpu, pounded yam, or garri.
(Miscellaneous sources)
-
you wan chop You wanna eat?
(Miscellaneous sources)
-
wetin we go chop What are we going to eat?
(Miscellaneous sources)
-
nna na wetin I wan chop o Man, that's what I want to eat.
(Miscellaneous sources)
-
na wetin I go fit afford na wetin I wan chop It's what I can afford, it's what I want to eat.
(Miscellaneous sources)
-
nna abeg come chop better food Man, please, eat better food!
(Miscellaneous sources)
-
chop better food Eat good food!
(Miscellaneous sources)
-
we go chop witch Will we turn to witchcraft?
(Miscellaneous sources)
-
you go chop you go chop your belle go con big You'll eat and eat, your stomach will get big.
(Miscellaneous sources)
Cognates
-