cheat – Naija verb conjugation

Naija verb forms of cheat

Present

All personscheat

Past

cheat

Verbs conjugated like cheat

settle, season, search, select, reorientate, snatch, screen, school, misbehave, smooth, siddon, determine, benefit, believe, complain, complete, upgrade, experience, worship, balance, etc. (List truncated at 20 verbs)

Etymology

Sample Sentences

  • why man go dey go dey cheat on women Why will men cheat on women? (Miscellaneous sources)
  • men dey cheat because sey di circle of friends wey dem dey follow dey waka de no see am as big deal sey you no stay with one woman Men cheat because the circle of friends they follow around, they don't see it [...] (Miscellaneous sources)
  • di cheating wey dey go on so now ehn from men side na di kind friends wey dem get na im dey teach dem how to cheat The cheating that is going on now, uh... from men's side, it's the type of friends [...] (Miscellaneous sources)
  • di cheating wey dey go on so now ehn from men side na di kind friends wey dem get na im dey teach dem how to cheat The cheating that is going on now, uh... from men's side, it's the type of friends they have, they are the ones teaching them how to cheat. (Miscellaneous sources)
  • men dey cheat up and down Men cheat everywhere. (Miscellaneous sources)
  • women dey cheat o but na men own plenty pass Women also cheat but men cheat more. (Miscellaneous sources)
  • and I dey tell you di reasons why dem dey cheat And I'm telling you the reason why they cheat. (Miscellaneous sources)
  • in fact deir friends go make am look like sey you no know what 's up if you no dey cheat In fact, their friends will make it look like you don't know what's up if you don't cheat. (Miscellaneous sources)
  • dat na big problem wey dey make cheating dey dey happen for relationship That is a big problem that makes cheating happen in relationships. (Miscellaneous sources)
  • den you see dis cheating wey we dey talk so ehn mtschew culture dey bad Then, you see this cheating we are talking about uh... mtshew, our culture is bad. (Miscellaneous sources)
  • for dis Nigeria wey me and you dey so if I dey go out with your brother your brother cheat I con report am give you you know wetin you go tell me now In this Nigeria we're in, if I am going out with your brother and your brother cheats on me, if I report him to you, you know what you [...] (Miscellaneous sources)
  • den you see dis cheating na men own I dey talk o Then you see this issue of cheating, I am talking about the men's. (Miscellaneous sources)
  • den you see dis cheating wey men dey cheat so some women get money Then you see this cheating men indulge in, some women have money. (Miscellaneous sources)
  • den my own o finally o di women for house di wife for house de dey make some men dey cheat Then, personally and finally, the women in the house, the wives at home, they are making some men cheat. (Miscellaneous sources)
  • di man go go cheat o Men will just go and cheat on you! (Miscellaneous sources)

Cognates

-