believe – Naija verb conjugation

Naija verb forms of believe

Present

All personsbelieve

Past

believe

Verbs conjugated like believe

settle, season, search, select, reorientate, snatch, screen, school, misbehave, smooth, siddon, determine, benefit, believe, complain, complete, upgrade, experience, worship, balance, etc. (List truncated at 20 verbs)

Etymology

Sample Sentences

  • sey toh since I since na me carry myself come im believe sey I go fit do am He said well, since I... since I came on my own, he believed I could do it. (Miscellaneous sources)
  • since I get idea for technical tings sey im believe sey I go fit do am Since I understood technical things, he believed I could do it. (Miscellaneous sources)
  • na di likeness wey God get for everybody na im make am send im only pikin so dat anybody wey believe am no go die but go get life boku The love God has for everyone made Him send His only child so that whoever believes in Him will not perish but have everlasting life. (Miscellaneous sources)
  • moh we try believe in oursef and moh we try support each oder Let's try and believe in ourselves, and let's try to support one another. (Miscellaneous sources)
  • well my broder I really believe sey di situation of dis country now na something eh all of us need to gather together talk about am Well my friend, I really believe that the situation in this country nowadays is something [...] (Miscellaneous sources)
  • but make I just continue to do my own things di way wey I believe am and God go really see me through But I should just continue to do my things the way I believe it should be done, and God will really see me through. (Miscellaneous sources)
  • and I no believe sey if your parent born you you no get anything you go remain like dat And I don't believe that if you were born poor, you will remain poor. (Miscellaneous sources)
  • well when you when people talk sey na people like Dangote Odetola and di rest sey na because sey na I no believe Well, when you... when people say that people like Dangote, Otedola, and the rest... that it's because... that it's... I don't believe it. (Miscellaneous sources)
  • so I really believe sey when you believe in yourself you really make am in life So I really believe that when you believe in yourself, you'll really make it in life. (Miscellaneous sources)
  • so from dere me too believe sey mtschew dis job wey I dey do no be di job wey I suppose to dey do So from that point, I also believed that mstchew... this job I'm doing isn't what I'm meant to be doing. (Miscellaneous sources)
  • so as dat time now I believe sey people wey wan return work go branch my spot my shawarma spot con buy So at that time, I believe that people coming back from work will stop at my spot... my Shawarma Spot, to buy some. (Miscellaneous sources)
  • sey make dem no come dey fall hand sey as people wey elect dem believe dem die sey dem go try wella do every dem dey promise during election campaign He said that they should not act disgracefully because the people who voted them into power have the utmost faith [...] (Miscellaneous sources)
  • if e tell am now e no go believe If he tells her now, she will not believe it. (Miscellaneous sources)
  • I believe sey una dey well and una body dey kakaraka I believe you're good and you're body is in top shape. (Miscellaneous sources)
  • so but I still dey aspire sey I go continue again wit my education because ehm I feel sey so many tins dey to do wit life and eh I still believe sey education go help me well So... but I still hope to further my education because uh... I feel that you have so many things to do in life, and uh... I still believe that education will help [...] (Miscellaneous sources)

Cognates

-